T.I Blaze (Try)



LYRICS 

Hmmm Ah ah ah Yorrr……
Eh eh eh eh “King Vibes”
Hmm hmm

I get many things wey dey bother my mind
And if dem ask me I tell them brother no mind o.
I no dey copycat I no dey cross my line
I dey low key dey grind o
Na everybody get time o.

Been a long time on the road
Jejely cut my coat
Man no fit give up, Kept on trying
More shot for the goal

I don try I don try, I no fit stop to try till I get enough money forget about konji
No girl go love you if you no get this money.

Orimi pe mo jade tan
K’arayé ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rìn kan
Oju mi gan ti rìn kan yeh yeh

Orimi pe mo jade tan
K’arayé ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rìn kan
Oju mi gan ti rì yeh yeh yeh.

I’m up on time, all on jah
Eni ton wa owo, o kin wa ija
I no fit dey wish my brother down
I no fit dey cut trouser for you gang

I no fit dey run from God
I came from the street no joy o
Many men see sweet call o
No more sorrow only joy o.

I don try I don try, I no fit stop to try till I get enough money forget about konji
No girl go love you if you no get this money.

Orimi pe mo jade tan
K’arayé ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rìn kan
Oju mi gan ti rìn kan yeh yeh

Orimi pe mo jade tan
K’arayé ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rìn kan
Oju mi gan ti rì yeh yeh yeh.

Orimi pe mo jade tan “e yeh e..”
K’arayé ma lo ri mi tan “ah ah ah”
Oju mi gan ti rìn kan “e yeh eh eh”
Oju mi gan ti rìn kan yeh yeh “ah ah ah eh”

Orimi pe mo jade tan
K’arayé ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rìn kan
Oju mi gan ti rì yeh yeh yeh.

Yorrr……
King Vibes

Post a Comment

Previous Post Next Post